Cintron

admin's picture

Juliet Ibrahim Don Become Cintron Brand Ambassador

Na one of wi naija award winning Africa ogbonge actress, Juliet Ibrahim, de don name now, as di brand ambassador of one international premium lifestyle beverage brand energy drink ‘’Cintron’’’. Tori say, dis ogbonge woman actor wey just celebrate her number 30 year birthday of recent, dey become Cintron brand ambassador for Africa with di international brand ambassador of dat drink-Cintron, Akon.

Continue reading →